[Lyrics] Tiwa Savage – Tiwa’s Vibe

0
424
tiwa savage tiwas vibes lyrics
tiwa savage tiwas vibes lyrics

    Remove Vocals From Any Song Online

    Listen and enjoy tiwa savage tiwa’s vibe lyrics. She released this banging 2018 latest music produced by spellz and it has been rocking all nook, cranny and streets of Nigeria. Read it and Enjoy.

    Intro
    Spellz
    Yeh yeh yeh
    Listen




    Pre-Hook/Chorus
    Hennessy for my cup
    Henne’ dey for body oh
    Shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh
    All of girl, them bad, we go kill somebody oh, eh eh
    Say the ginger go kill somebody oh

    Hook/Chorus
    If you want to touch my body oh
    “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
    You gat to spend the money
    “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
    Bottles must to pop oh
    “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
    Help me spray the money oh
    “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”

    Verse 1
    Wetin be that wey dey ginger the player?
    Shayo, Shayo
    The bottles we pop na Moet
    Shayo ohh ohh, Shayo
    Omo na Shayo gallore
    Shayo ohh ohh, Shayo
    Some dey, dey sip Hennessy
    Shayo ohh ohh, Shayo

    Bridge
    Aunty Sikira, Broda Peteru
    Aunty Sikira, Broda Peteru
    Aunty Sikira, Broda Peteru
    Aunty Sikira, Broda Peteru



    Verse 2
    Self Paid, make the bottles pop oh
    50 more for the back up oh
    If you no dey Shayo, make you comot oh
    If you no get money, make you comport oh
    Self Paid, make the bottles pop oh
    50 more for the back up oh
    If you no dey Shayo, make you comot oh
    If you no get money, make you comport oh

    Pre-Hook/Chorus
    Hennessy for my cup
    Henne’ dey for body oh
    Shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh
    All of girl, them bad, we go kill somebody oh, eh eh
    Say the ginger go kill somebody oh

    Hook/Chorus
    If you want to touch my body oh
    “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
    You gat to spend the money
    “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
    Bottles must pop to oh
    “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”
    Help me spray the money oh
    “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh”



    Repeat Verse 1
    Wetin be that wey dey ginger the player?
    Shayo, Shayo,
    The bottles we pop na Moet
    Shayo ohh ohh, Shayo
    Omo na Shayo gallore
    Shayo ohh ohh, Shayo
    Some dey, dey sip Hennessy
    Shayo ohh ohh, Shayo

    Bridge
    Aunty Sikira, Broda Peteru
    Aunty Sikira, Broda Peteru
    Aunty Sikira, Broda Peteru
    Aunty Sikira, Broda Peteru

    Download Premium Beats For Free